Meet 4 Corner Lyrics by Lasmid & TML Vibez

Author Avatar By MackNaija CEO Verified Jul 28, 2025

Lasmid & TML Vibez – Meet 4 Corner Lyrics

Oh beautiful girl, you know make me feel so happy
Your body make I de go wild, Odo eh
Skin tight and I know you no know how much you mean to me yeah
Your body make I de go mad oh

Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side

Uhh uhh
Pretty pretty
You do me freaky freaky
Mi o ma loju meji
Oooo ooo my baby
Shey make I lap your side
Boti e je last supper, shogbo
So mo pe star boy lawa
Won da duro
Ma lo ja
Oh baby shine your eye, shine your
Me no fit shine your light
Ashabi sha dollar
Oga duro
Malo ja
Malo ja
Malo ja
Malo ja rara

Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side
Oh Bebe ah
Bebe you for meet me for corner kɛkɛ
I know
You know that you for meet me for side



No comments yet, be the first to comment.